Wednesday, April 11, 2012

O BOY U GO FEAR CAKE NOW, WERE U WAN START 2 CUT OR CHOP FROM ? MONI SPEAKING. BUT WAIT O WETIN DEY USE MAKE DIS CAKE ON TOP SAY THEM EVEN ADD PERUVIAN HAIR ABI NA ICING DEM TAKE DO AMMMMMMMM. LOL

No comments:

Post a Comment